Lyrics: Salle Ft. T.I Blaze – Soul

Lyrics: Salle Ft. T.I Blaze – Soul

INTRO

Ent!!! oh ah ah….
Ent!!! Enter!!! oh oh see….
CHORUS
Shey you see this life
Everything I’m wanting everything I sacrifice
So don’t stress me try to be my only only hype
Only only hype, Na money be my Holy ground

BRIDGE
Things are good here, I’m not stupid yeah
Listen to me yeah, Feel the Rythm yeah.
It’s just God, Music and the love
Nothing else involved, I’m practically Null.

VERSE (T.I. Blaze)

Mama prayers got my back o “back”
Where dem no wan me me I pack o “pack”
I no dey wish person bad for my life
Me wey I dey find how my life go better
Family dey look up to me
I dey look up to God, I dey find my Raba
Make my children no ever know how their papa take struggle with Sapa.
I’m not after you life, Why you hating my living?
Why they wan stop all the grace I’m receiving?
Dem don forget man no be God
Superman no be Hulk
Dem don forget man no be God
Every day money no holiday
If money na sin, no Holy day
I go just travel far away, Party everyday
Life is one yeh.

CHORUS

Shey you see this life
Everything I’m wanting everything I sacrifice
So don’t stress me try to be my only only hype
Only only hype, Na money be my Holy ground

BRIDGE

Things are good here, I’m not stupid yeah
Listen to me yeah, Feel the Rythm yeah
It’s just God, Music and the love
Nothing else involved, I’m practically Null.

OUTRO
Hmm… Hmm. rara
Hmm… ah ah ah ah, ah ah
“Family dey look up to me
I dey look up to God, I dey find my Raba
Make my children no ever know how their papa take struggle with Sapa”
Listen and Download Below!

DOWNLOAD SONG HERE

About ABINSELOADEDNG 815 Articles
Francis Isaac Akuki popularly known as Smilezee is an entrepreneur, a blogger/graphic designer, and actively involved in fintech. He hold a National Diploma Certificate From Federal Polytechnic Idah Kogi State and currently a student of Public Administration at Taraba State University, Jalingo. He also hold a diploma certificate in Computer Operating From Fatz Link Computer Institute Makurdi, BENUE State. Smilezee is passionate about technology and endeavors to promote it within his community and beyond. He’s the creative force behind the entertainment website www.Abinseloaded.com. Moreover, he’s widely acknowledged as the CEO of Smile Printing Center ABINSI, consistently striving to inspire others toward economic growth and development in his hometown of ABINSI.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*