
Intro…
Uh huh huh who Kno Kno Go Kno ye BWGM ehn
(Verse 1)
They say the wanna know real me….
The wanna know who I be…
The wanna know where I come from oh ooh ooh o for my family we Know plenty
My papa Kno get this money
My mama Know get this money
Na why I beat up my chest to hustle like a man
I leave my comfort zone to the city
Kno be say the journey sweet me Or E easy
Buh I get Know choice born with zero spoon if I Know comot how I want take survive oh
(CHORUS)
Father lord I need to win this races oh
Man pikin need to survive for life oh
And Na you be solution now x2
Father lord I need to win this races oh
Man pikin need to survive for life oh
And Na you be solution now x2
(Verse2)
Me I Kno the likee trouble o
Everyday I the for my lane o
I the do wetin I fit to do oh
I Kno the hear wetin them the try talk oh
I still wonder how I the live o
I Kno want to beg I want the Give oh
I pray all day for more blessing o
Cus my fans always the pray for me oh
I Kno want anything to bother me sheybi Na the life wey I choose to be
I want live my life my way
I Kno want any kind of talk you know oh… O
(CHORUS)
Father lord I need to win this races oh
Man pikin need to survive for life oh
And Na you be solution now x2
Father lord I need to win this races oh
Man pikin need to survive for life oh
And Na you be solution now x2
(Verse3)
I still the wonder ah
Why be say things the scattere ah
The thing the enter my head now ah.. Ah
The know fit stop my race now all I need is Grace
I just the pray for Grace all day
For the songs wey the worlds Go say my name
I never say I’m good buh I they my lane
I Kno the bother nobody
I they my day
(Back up
I the my day)
E the body all I see Na Grace the Game Na war and we Go surely win
(Back up
E the body all I see Na grace the game Na war and we go surely win)
(CHORUS)
Father lord I need to win this races oh
Man pikin need to survive for life oh
And Na you be solution now x2
Father lord I need to win this races oh
Man pikin need to survive for life oh
And Na you be solution now Na You be solution now ah
Outtro
E the body all I see Na Grace the game Na war and we go surely win
We Go surely win… BOIZEE
Keep Following Abinseloaded NG fam
Leave a Reply