Audio & Lyrics: Ayra Starr – Rush

Mavin Records songstress, Ayra Starr proves her musical process yet again with a new single dubbed, Rush.

Hot off the back of his debut album ‘19 & Dangerous‘ which housed hits like Bloody Samaritan and Fashion Killa, Ayra Starr takes another step forward.

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Rush by Ayra Starr

[audiomack src=”https://audiomack.com/song/ayra-starr/rush”]

Ayra Starr – Rush Lyrics

Verse 1
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey for say I too righteous
No come dey form say you too like us

Pre-Chorus
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

Chorus
But e dey rush
E dey rush well well
E bе much
Na God dey make my tap, e dеy rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri

Verse 2
Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch
You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Ajeh ajeh
Can never take my cake away
You can’t count my grace
I just dey my lane
I just dey my lane

Pre-Chorus
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

Chorus
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
No be hype, everybody dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us

Outro
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
No be hype, everybody dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling)

About ABINSELOADEDNG 817 Articles
Francis Isaac Akuki popularly known as Smilezee is an entrepreneur, a blogger/graphic designer, and actively involved in fintech. He hold a National Diploma Certificate From Federal Polytechnic Idah Kogi State and currently a student of Public Administration at Taraba State University, Jalingo. He also hold a diploma certificate in Computer Operating From Fatz Link Computer Institute Makurdi, BENUE State. Smilezee is passionate about technology and endeavors to promote it within his community and beyond. He’s the creative force behind the entertainment website www.Abinseloaded.com. Moreover, he’s widely acknowledged as the CEO of Smile Printing Center ABINSI, consistently striving to inspire others toward economic growth and development in his hometown of ABINSI.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*